Share this 👇
![[Lyrics] Kizz Daniel – Flex](https://i1.wp.com/www.36vibes.com.ng/wp-content/uploads/2021/02/IMG_20210225_120302_411.jpg?resize=640%2C640&ssl=1)
DOWNLOAD MP3
Read Kizz Daniel – Flex Lyrics below;
LYRICS
Say make I come your place (Yes)
Shey Hennessy go dey (Yes)
What about the babes (Yes)
Babes from UK
Shey wan ma le mi lo le (No)
Ti n ba fa gobe (No )
Can I touch any kele
Kele to ni Ikebe
Island boys wey dey carry boys(Yes)
Shey dem get money
My kind money
Oluwa lo ni ganja
Iwin lo ni igbo nla
? lo ni vibe
Fela lo ni shine
And if I push your button, you go push my button
I go rock you body
See I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock you body ooo
I don’t know
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o ahhh
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o ahhh
Baddoo osha baddoo
Baddoo ma pa mi now
Baddoo ma pa mi now
Kimon
I say my life just they sweet (Yes)
Belike I put sugar (Yes)
No carry that bad energy come myside
My homies say I razz
My homies say I bad (Yes)
Homie gonna drink anything you put for the glass
Gidi girls (Yes)
I don’t know how to party but I learn from paddies
Who never do the ? fresh
I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock you body
See I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock you body
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o ahhh
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o ahhh
Ka ya owo fun won

NOTICE:- Any Missing Broken Link use Comment below to report.
READ ALSO
Make your comment a bit longer a least 15 word
Leave a Reply